Feeling Good by Waje (Ft. Masterkraft)
Feeling Good by Waje (Ft. Masterkraft)

Feeling Good

Waje & Masterkraft * Track #2 On Waje 2.0

Download "Feeling Good"

Feeling Good by Waje (Ft. Masterkraft)

Release Date
Thu Nov 25 2021
Performed by
WajeMasterkraft
Produced by
Masterkraft
Writed by
Waje

Feeling Good Lyrics

Master, master
I dey think (I dey think)
I dey reason you
Na the look for your eyes
Wey dey make me shiver
Na lie dem dey lie if dem say I am not for you
I’m feeling you
If dem like call police oh
By your side i no go leave oh
This kain thing is not funny oh
I don’t mind, I don ready oh
If dem like call police oh
By your side i no go leave oh
This kain thing is not funny oh
Ahhh ahhh ahh
I’m feeling good
Ahh ahhh ahh
I’m feeling good
Good, good, good, good, good
Oh my baby dribble pass Jay-Jay Okocha
We spending money, living La Vida Loca
Killy killing me softly
From the night to the morning
Everyday we dey jolly
Ajebutter loving
If dem like call police oh
By your side i no go leave oh
This kain thing is not funny oh
I don’t mind, I don ready oh
If dem like call police oh
By your side i no go leave oh
This kain thing is not funny oh
I don’t mind, I don ready oh
Ahhh ahhh ahh
I’m feeling good
Ahh ahhh ahh
I’m feeling good
Good, good, good, good, good

Feeling Good Q&A

Who wrote Feeling Good's ?

Feeling Good was written by Waje.

Who produced Feeling Good's ?

Feeling Good was produced by Masterkraft.

When did Waje release Feeling Good?

Waje released Feeling Good on Thu Nov 25 2021.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com