Fake Jersey by Teni
Fake Jersey by Teni

Fake Jersey

Teni

Download "Fake Jersey"

Fake Jersey by Teni

Release Date
Wed Jun 20 2018
Performed by
Teni
Produced by
JaySynths & Dr. Dolor Entertainment
Writed by
Teni

Fake Jersey Lyrics

[Intro]
Ooh
Dr. Dolor Entertainment

[Chrous]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

[Verse 1]
I go to Nike website
They say the jersey don sell out
I call Emeka for yaba
Emeka tell me say the jersey na 2500
I say Emeka give me 1500
Emeka say no madam I go give you for 2k, yo yo
I say Emeka no ohh, no no

[Chorus]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

[Verse 2]
I rememeber '98
Olise score the goal
I remember '94
Yekimi head the ball
I can't come and kill myself
I can't come and go and die
Wetin dey the Gucci sef
Wetin dey the Fingi sef

[Bridge]
I no fit forget Finidi oh, Finidi oh
I no fit forget Yekini oh, Yekini oh
I no fit forget Amokachi oh, Amokachi
I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

[Chorus]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

[Verse 3]
Iwobi oh
One day you go make us proud
I know say you go make us proud
One day you go make us proud
Kelechi eh
One day you go make us proud
I know say you go make us proud
One day you go make us proud

[Bridge]
I no fit forget Finidi oh, Finidi oh
I no fit forget Yekini oh, Yekini oh
I no fit forget Amokachi oh, Amokachi
I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

[Chorus]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

Fake Jersey Q&A

Who wrote Fake Jersey's ?

Fake Jersey was written by Teni.

Who produced Fake Jersey's ?

Fake Jersey was produced by JaySynths & Dr. Dolor Entertainment.

When did Teni release Fake Jersey?

Teni released Fake Jersey on Wed Jun 20 2018.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com