Enkulenu Eyes On You by Stonebwoy
Enkulenu Eyes On You by Stonebwoy

Enkulenu Eyes On You

Stonebwoy

Download "Enkulenu Eyes On You"

Enkulenu Eyes On You by Stonebwoy

Release Date
Tue Jan 03 2017
Performed by
Stonebwoy
Produced by
Awaga
Writed by
Stonebwoy

Enkulenu Eyes On You Lyrics

[Intro]
All who never know, dem ago know
Bhim!

[Verse 1]
Baba walai, show me, make I see
I want to find my remedy
Wetin I go do for love...love (Bhim!)
'Cause the badman never know...
What to do to get your love
Everyday we dey pon road
I want you know say

[Chorus]
My girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

[Hook]
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

[Verse 2]
Let me hold you tighter
Cyan fi cool, I'm a lighter
Gonna love you better
My touch make you feel a likkle lighter
Anuh fake, man a real
Waan you fi know say every likkle argument seize
Nothing can buss up the seal
Your love is blind, just my heart can see

[Chorus]
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

[Hook]
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

[Verse 3]
Anuh bore, anuh vex
It be the things you dey do and the works
Like journey to the West
I go dey follow you e do like curse
After you, no one next
If it no be you, then nobody else
Woman, I bring happiness
Everything I dey do no dey end or reverse

[Chorus]
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

[Hook]
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

[Verse 1]
Baba walai, show me, make I see
I want to find my remedy
Wetin I go do for love...love (Bhim!)
'Cause the badman never know...
What to do to get your love
Everyday we dey pon road
I want you know say

[Chorus]
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o, o
Girlie o, girlie o
I want to touch you, touch you
Say, make I do anything for you
Girl I'm ready o, ready o

[Hook]
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo
Enku Lenu, Enku Lenu
Girl *** Basabasa oo

Enkulenu Eyes On You Q&A

Who wrote Enkulenu Eyes On You's ?

Enkulenu Eyes On You was written by Stonebwoy.

Who produced Enkulenu Eyes On You's ?

Enkulenu Eyes On You was produced by Awaga.

When did Stonebwoy release Enkulenu Eyes On You?

Stonebwoy released Enkulenu Eyes On You on Tue Jan 03 2017.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com