Emo by Muyeez
Emo by Muyeez

Emo

Muyeez * Track #2 On Muyeez (Deluxe)

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Emo"

Emo by Muyeez

Release Date
Mon May 27 2024
Performed by
Muyeez
Produced by
Bad Ass
Writed by
Muyeez

Emo Lyrics

[Intro]
Hmm-hmm-hmm, yeah
(Bad-Ass)
I'm Muyeez
Ah-ah-ah

[Verse 1]
I get many things wey me wan talk
Bad belle wan push me for koro (Koro)
What I sha know G, omo me I dey comport (Comport)
But na only God I dey consult (Consult)
Grace knocking everyday, non-stop
Wetin God don do, it cannot be undone
I be God's son like Jesus
'Cause I be God's son like Jesus
Ki lo wi

[Chorus]
Alaye
Wetin wey dey sup, mi o le shalaye
Tell my OG gbemi far-away
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh
Alaye
The thing wey dey sup, mi o le shalaye
Call my OG gbemi far-away
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh

[Verse 2]
I get many things wey dey bother man, oh
Sort out my problems too, no dey bother man
Because nobody been dey when I no see car
Then I dropped IG, make them emotional
Wake up in the morning and I pray to Jah
'Cause enemies won po tonfe bami ja
But I be king, I be passenger
And I be king like passenger

[Chorus]
Alaye
Wetin wey dey sup mi o le shalaye
Tell my OG gbemi far-away
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye
Alaye
The thing wey dey sup mi o le shalaye
Call my OG gbemi far-away
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh

[Refrain]
Oh-oh-oh, ogo aye ahn
Emi omo ogbon set ogo aye, ahn
Oh-oh (ogo aye, ahn)
Emi omo ogbon set ogo aye ahn

[Chorus]
Alaye
The thing wey dey sup mi o le shalaye (Shalaye)
Tell my OG gbemi faraway
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye (Gbogbo aye)
Alaye
The thing wey dey sup mi o le shalaye (Shalaye)
Tell my OG gbemi faraway
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh (Gbogbo aye eh)

Emo Q&A

Who wrote Emo's ?

Emo was written by Muyeez.

Who produced Emo's ?

Emo was produced by Bad Ass.

When did Muyeez release Emo?

Muyeez released Emo on Mon May 27 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com