Efa Wo Ho Ben by E.L
Efa Wo Ho Ben by E.L

Efa Wo Ho Ben

El

Download "Efa Wo Ho Ben"

Efa Wo Ho Ben by E.L

Release Date
Mon Dec 02 2019
Performed by
El
About

LOMI is asking people why they can’t mind their own business. This fusion hit basically addresses several rumors about the rapper from his supposedly dying music career to his (lack of) street cred. The song samples heavily from Amazing Chorale’s hit ensemble “Wano Pe Asem” which chastises gossips t...

Read more ⇣

Efa Wo Ho Ben Lyrics

[Verse 1]
Chale be like E.L dey dull small
After GMA norr the boy lost
Ebe long pause or he want stop
After all the B.A.R nah he no force
I hear say he beef Sark and Stonebwoy (Who tell you?)
Oh, no be me I talk, bɛ you know, boys
He dey sing sef eno be ein own voice
He get money by now he buy Rolls Royce (Tweaa)
Superstar you dey stay with your parents (Where?)
For Spintex, paddy no dey pay rent
Bɛ I know am then times wey he dey Pent
Everyday boys boys, he be gay eh?
Lomi, lomi kraa what e dey mean sef
Every slay queen, he go DM
He dey rush waa, wey he be the meanest
Wey this song he dey top no dey bee sef (Jesus!)

[Hook]
Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)
Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)
Chale ma na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)
Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)
Chale man, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

[Verse 2]
Hardcore rapper wey be dbee
Bɛ we hear ein story for DC
Then times E.L e be funny sef
Na nothing wey he get, he be Fameye
What e do aa he dey go do for Yankee
He no dey like show for ein country
Ah today yankee, morrow hungry
Kɛ eteshi nɔɔ, ELien family, follow me
Bɛ you see the dread for ein head top?
Tattoo for ein hand then ein chest top?
Ebe the drug he dey do dey make he messop
'Cause I hear say he dey smoke like exhaust
So so Lomi do this, Lomi do that
Lomi do hit, Lomi do rap
What I walk like, the way I dey talk like
You no dey see say I dey talk about your life? (Oh why)

[Hook]
Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)
Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)
Chale man na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)
Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)
Chale man, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

[Verse 3]
Ghana here, work wey e no dey
I know say all day you be home based
Ni obaa tawo noko kpakpa ni ofee 3h
You turn area sabelor, okay
Eh everyday you get headline
If you talk demma matter them go vex die
You biz them two plus two them go get five
If this song vex you, chale ɛfa wo ho bɛn?

[Hook]
Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)
Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)
Chale man na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)
Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)
Chale man, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)
Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)
Chale man na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)
Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)
Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)
Chale man, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

[Outro]
Ɛfa wo ho bɛn?
Ɛfa wo ho bɛn?
Ɛfa wo ho bɛn?
Ɛfa wo ho bɛn?
Ɛfa wo ho bɛn?
Ɛfa wo ho bɛn?
Ɛfa wo ho bɛn?
Ɛfa wo ho bɛn?

Efa Wo Ho Ben Q&A

When did El release Efa Wo Ho Ben?

El released Efa Wo Ho Ben on Mon Dec 02 2019.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com