Don't Know by Davido
Don't Know by Davido

Don’t Know

Davido

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Don’t Know"

Don't Know by Davido

Release Date
Fri Apr 18 2025
Performed by
Davido
Produced by
BlaiseBeatz
Writed by
Davido & Yung alpha

Don’t Know Lyrics

[Intro]
O-Obah!!!
Wah dem a say?

[Verse 1]
Fuck all the clout
I'm with my thoughts (Yeah, yeah)
Thinking alone (Thinking alone)
It's time to go
Liquor in my cup
Taking many shots
But the shayo no dey work
I need you for my body and soul
I fọ for you, o ti lọ
Give me that ti-ti tọ
Wey dey make we dey sweet sweet talk
Blow me like a pin pin pop
You and I supposed to link up
The way you move that toy, toy, toy
Come to me bẹbẹ n lọ
No waste time osiso

[Pre-Chorus]
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ

[Chorus]
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me

[Verse 2]
Christian Dior, Louis Vuitton o ti lọ
O ti lọ (Yeh, yeh, yeh, yeh, yeh)
Gucci bag, Versace, o ti lọ
O ti lọ
So I dey call your phone make we talk together
Leave my girl, my only chikala
Bring your body make I feel the balabala
Chop my raba raba, chop the gala gala
No dey para para, I no go wahala
Sweet like panla, fit pa
Swear to God you dey use kayamata
Sweet my body and blow my oblangata

[Pre-Chorus]
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Girl you dey ginger me kọrọ
Lalẹ Friday o n lọ, titi Monday o n lọ

[Chorus]
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me (You don't)
You don't, you don't, you don't even know what you do to me (You don't)
You don't even know what you do to me (Ah, you don't)
You don't even know what you do to me

Don’t Know Q&A

Who wrote Don’t Know's ?

Don’t Know was written by Davido & Yung alpha.

Who produced Don’t Know's ?

Don’t Know was produced by BlaiseBeatz.

When did Davido release Don’t Know?

Davido released Don’t Know on Fri Apr 18 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com