Doh

T-classic & Boy Spyce

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Doh"

Doh by T-Classic (Ft. Boy Spyce)

Release Date
Fri Feb 16 2024
Performed by
T-classicBoy Spyce
Produced by
DeeYasso
Writed by

Doh Lyrics

[verse1]
Classical boy!
Snap me fine cinemato!
Sermakaburi, yasso
Me I want no lies from
U my baby boo
Ohema tell me say
She want nothing but the truth(ju)
So many things dey for my mind
I want to do to you
If I tell you girl you fit to run away
I no want make you run away(oloun!)
E be things e be things(yea)
Wetin be this (ohh)
If I no lie how you won take believe, who tell you say(say)
We no fit do
Must everyting be about relationship
I like what I see (oohh)
Capture my eyes(yea)
Shey we fit have some fun tonight?
Make I tell u wеtin dey my mind baby
{chorus}
Okay I won doh
Like 5 rounds
Your back e dеy enter my eye
I won doh doh doh
You say make I no lie I no lie
I won doh
Your back e dey enter my eye
I won doh doh doh
Lobani taniyen? Thermometer,mo sa speedometer mo ja

Kilode kilode baba yen
Toni gbe kolemtal sori
Bami wa bata mi
Baba yen san lori
But na you wey dey
Burst my bololo
I know your penan na sojo
But na u wey I wan dey doh doh doh doh doh

Doh Q&A

Who wrote Doh's ?

Doh was written by .

Who produced Doh's ?

Doh was produced by DeeYasso.

When did T-classic release Doh?

T-classic released Doh on Fri Feb 16 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com