Do Not Disturb by Barry Jhay
Do Not Disturb by Barry Jhay

Do Not Disturb

Barry Jhay

Download "Do Not Disturb"

Do Not Disturb by Barry Jhay

Release Date
Thu Apr 10 2025
Performed by
Barry Jhay
Produced by
Dibstunez
Writed by
Barry Jhay

Do Not Disturb Lyrics

[Verse 1]
Do not, do not disturb my peace
As I no send you if you no send me
I never let less get the best of me, me, eehn
I chose , I chose to be happy
I love to protect my energy
I never let less get the best of me, me oh

[Refrain]
Pari olodo once and for all
Time no dey, ko s'akoko mọ
More money, more money me I want more
Mo duro tan, ọmọ ọba ko fọ o
Ṣe kini yẹn fun won, put them to work
Ki lẹ gbe, ki lẹ gbe tẹ n gb'ina o?
Ọrọ ni maa sọ, mi o ni sọrọ tan
Who dey vex? Who cares, go wound, dey be nothin'

[Chorus]
Say nobody, say nobody, dem no reach, dem no fit
Say nobody wey fit pass paragon
Allah, walahi, ọmọ, ko s'ọmọ na, uh
Say nobody, say nobody, dem no reach, dem no fit
Say nobody fit to pass paragon
Allah, walahi, ọmọ, ko s'ọmọ na

[Verse 2]
Whether you like am or not, gbẹdu go drop, everywhere go bust
And I know, you know it's a must
Fun wọn tan bi Barry before
Ko ni su mi, ko ni rẹ mi
Gbẹdu dey, ko le rẹ body
Ko sọgbọn naa, ẹ maa jo si, tẹ gbọ orin emi Barry, uh

[Refrain]
Pari olodo once and for all
Time no dey, ko s'akoko mọ
More money, more money me I want more
Mo duro tan, ọmọ ọba ko fọ o
Ṣe kini yẹn fun won, put them to work
Ki lẹ gbe, ki lẹ gbe tẹ n gbina o?
Ọrọ ni maa sọ, mi o ni sọrọ tan
Who dey vex? Who cares, go wound, dey be nothin'

[Chorus]
Say nobody, say nobody, dem no reach, dem no fit
Say nobody wey fit pass paragon
Allah, walahi, ọmọ, ko s'ọmọ na, uh
Say nobody, say nobody, dem no reach, dem no fit
Say nobody fit to pass paragon
Allah, walahi, ọmọ, ko s'ọmọ na

[Outro]
Sunshine

Do Not Disturb Q&A

Who wrote Do Not Disturb's ?

Do Not Disturb was written by Barry Jhay.

Who produced Do Not Disturb's ?

Do Not Disturb was produced by Dibstunez.

When did Barry Jhay release Do Not Disturb?

Barry Jhay released Do Not Disturb on Thu Apr 10 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com