Ahn ahn come on
Eh yo what we doing right here
You know what am saying (talks)
And that thing wey you dey do
That’s right
Oh ho ho
You (only you)
Yeah that’s right yeah
Na dat tin wey you dey do
You dey feel like a player
I thought you said you were serious
Shey you know it’s true
Girl you know the girl wey dey stupid
Girl you are looking good
Girl where I can
Yes is true
Attention attention
Psquare can mention
Ask me no question thank you
Don't metion don't mention
When your frustration don catch for this nation
This na my station I dey mention
Nau my story story story
Wen dis kind girls dey worry
Acting very funny
Your money go dey draw me
Yo amarachi ask your sister chichi
As she seduce me I can't leave my girl oluchi
*********
Dat tin wey you dey do
You dey feel like a player
I thought you said you were serious
Shey you know it’s true
Girl you know the girl wey dey stupid
Girl you are looking good
Girl where I can
Yes is true
Dat tin wey you dey do 2x
Hey little shawty you dey feel too much
You dey feel like a man you dey play too much
But you no know say I dey look you just dey laff you with my joint
Wey you fit say you wan turn around come dey play me like mumu
Wetin make you feel say me I no get brain
Wen you wan turn around come play me again
That time I buy you rings and diamond chains
You know the way I buy stuffs like calvin klein
I wanna shaki shine shine if your name na fine
Uhm abeg tell me something wey I know no
Like if I let you come back you no go run go
Like dat time wey you stay you just dey fade go
You go runaway like fancy come back like nancy
***** **** ***** **** *******
Na dat tin wey you dey do
You dey feel like a player
I thought you said you were serious
Shey you know it’s true
Girl you know the girl wey dey stupid
Girl you are looking good
Girl where I can
Yes is true
Hey chichi girl
How are you doing girl
Girl I don’t know if you really know whats up
Tell me baby whats your age
Tell me why you playing games
Maybe you and I
Me and you
See we don go different places
Different stages, different faces, different ages
All this places chop my wages chop my salary
My allowances, the thing be say she no dey shame
If you leave her again she go play the game
She no want to sip she just want to drink
Ask her for money she go start to beg
Hey chichi see as you thin like toothpick
See as you tall like chewing stick
See as your skin strong just like baboon skin
Buy you say ya you wanna be a aplayer
Just before I go turn the light on
This girl na python
Choose the right one brother I gotta go
Na dat tin wey you dey do
You dey feel like a player
I thought you said you were serious
Shey you know it’s true
Girl you know the girl wey dey stupid
Girl you are looking good
Girl where I can
Yes is true
Na dat tin wey you dey do
You dey feel like a player
I thought you said you were serious
Shey you know it’s true
Girl you know the girl wey dey stupid
Girl you are looking good
Girl where I can
Yes is true
Oh ho common yh that’s right