[Intro]
(higo)
Yea-ah
[Chorus]
If you let a man come close, one time
E wan drag e ya whole quarter
If you let a man come close, one time
He fi' wan drag e your own quarter
If you let a rubber band long, one time
It's gon come back to hurt, hurt ya
If you let a man come close, one time
E wan drag e your own, own
[Verse 1]
Damn all of the times wey I dey play Mr nice guy
Damn all of the times wey I been dey (show you love ah)
Man, I’m addicted to deceiving all my rivals
Jam on ah repeat and I’m eating from my chorus
First off, you no be my guy
First off, you were a fan and I like that
First off, I'm not the one when I talk back
When I bring you calamity, you go run go back
[Pre-Chorus]
Say Madi don show, oh no oh
Hop in my yacht while you row row row
If me nah talk, dem ah play nice oh
If she con follow person, ororo, oh na
[Chorus]
If you let a man come close, one time
E wan drag e ya whole quarter
If you let a man come close, one time
He fi' wan drag e your own quarter
If you let a rubber band long, one time
It's gon come back to hurt, hurt ya
If you let a man come close, one time
E wan drag e your own, own
If you let a man come close
If you let a man come close, ah-ha-ha
If you let a man go
If you let him come close
Oh-ou-oh-ah-ah-ah-ooou
Oh-oh-oh-oh-ou-ohhh-ah-ah-ah
If you let a man go
If you let him come close
[Refrain]
Damn all of the times wey I dey play Mr nice guy
Damn all of the times wey I been dey (show you love ah)
Man, I’m addicted to deceiving all my rivals
Jam on ah repeat and I’m eating from my chorus
First off, you no be my guy
First off, you were a fan and I like that
First off, I'm not the one when I talk back
When I bring you calamity, you go run go back
[Pre-Chorus]
Say Madi don show, oh no oh
Hop in my yacht while you row row row
If me nah talk, dem ah play nice oh
If she con follow person, ororo, oh na
[Outro]
If you let a man come close
If you let a man come close, oh nah
If you let a rubber band loose, oh nah
Oh nah, oh-oh-oh, Oh nah
Damn It all was written by Qing Madi.
Damn It all was produced by Higo & Wademix & Precious Divine (PD).
Qing Madi released Damn It all on Fri Jan 31 2025.
‘Damn It All’ is a bold and unapologetic anthem that calls for women to reclaim their power and prioritise their wellbeing in relationships. It’s a firm acknowledgment of the vulnerability that comes with giving chances to the wrong people. It’s also a rallying cry for self-respect and boundaries. T...