Crazy People by Eyiaromi Daniel Adetokunbo
The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Crazy People"

Crazy People by Eyiaromi Daniel Adetokunbo

Release Date
Fri May 24 2024
Produced by
Reward & K-Dreamz

Crazy People Lyrics

E no matter if na motor

Or na leg I Dey use waka

As long as I’m moving forward

I no send anyone papa

I came from the trenches of trenches

But ajebota looking in person

No go dey look my baby face

Underneath I Dey keep my mental case Ele

Sativa Sativa Sativa Sativa

Na one reason I never kolo

One puff two puff mo wa okay

And still nobody go know

My jigga my jigga my jiggas

All of us getti purpose

But we dey like patapa patapa one corner

One corner ahhh

You no go fit believe eh

Crazy Crazy people Wey dey

Just want to dey take take ah ah

Crazy crazy people wey dey

Una never see crase

See crase see crase

I’m a son of a nobody

I’m just tryna be somebody

New movement new government

I’m a bad boy but I’m still God sent

Trust no one not even myself

Better people no reach two percent

Every man with him cross

Till we go finally turn to dust

Olohun make my blessings fall

No waste time pick my call

No waste time pick my call wowo

Sativa Sativa Sativa Sativa

Na one reason I never kolo

One puff two puff mo wa okay

And still nobody go know

My jigga my jigga my jiggas

All of us getti purpose

But we dey like patapa patapa one corner

One corner ahhh

You no go fit believe eh

Crazy Crazy people Wey dey

Just want to dey take take ah ah

Crazy crazy people wey dey

Una never see crase

See crase see crase

I’m a son of a nobody

I’m just tryna be somebody

Crazy People Q&A

Who wrote Crazy People's ?

Crazy People was written by Eyiaromi Daniel Adetokunbo.

Who produced Crazy People's ?

Crazy People was produced by Reward & K-Dreamz.

When did Eyiaromi Daniel Adetokunbo release Crazy People?

Eyiaromi Daniel Adetokunbo released Crazy People on Fri May 24 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com