Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me
And all those tears I cried
Didn't know that I'll be so blessed
Brother man I feel blessed
Brother man I'm so blessed
And plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only me know where I'm going to
Tryna hold my tears while I write these song
Cause plenty Dan sup wey I no fit talk
Because na me Dey for me
When nobody Dey for me
2020 was the goal
It was a sad day mama had the stroke
So many demons wey Dey fight for me souls
But I stay strong cause Baba God know
Because me know for my life
Sey me a gon be special one
So me no Dey fright
So I put in the grind and work
Tell my papa sey everything so soft ooo
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them Dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them Dey feeling me
And all those tears I cried
Didn't know that I'll be so blessed o
Brother man I feel blessed
Brother man I'm so blessed
And Plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only me know where I'm going to
Consistency was written by Magixx & Ayomikun Emmanuel Aro.
Consistency was produced by Sparrq.
Magixx released Consistency on Fri Feb 28 2025.
Consistency is common amongst the winners. Everyone [who] has won, everybody that’s up there, there’s one thing they have in common and that is consistency. I believe that’s one thing I’ve always held onto and it has got me this far. When I was making the song, I was talking about my life, how I’ve...