Comma by Burna Boy
Comma by Burna Boy

Comma

Burna Boy * Track #8 On Twice as Tall

Download "Comma"

Comma by Burna Boy

Release Date
Fri Aug 14 2020
Performed by
Burna Boy
Produced by
Rexxie
Writed by
Chisom Faith Ezeh & Burna Boy
About

Self-acclaimed Afrobeats king Burna Boy comes through with a new track titled “Comma” taken off his just-released 2020 album “Twice as Tall”.

Burna Boy - Comma - MonMon


MonMon

Self-acclaimed Afrobeats king Burna Boy comes through with a new track titled " Comma" taken off his just-released 202...

Read more ⇣

Comma Lyrics

[Intro]
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

[Outro]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

Comma Q&A

Who wrote Comma's ?

Comma was written by Chisom Faith Ezeh & Burna Boy.

Who produced Comma's ?

Comma was produced by Rexxie.

When did Burna Boy release Comma?

Burna Boy released Comma on Fri Aug 14 2020.

What did Burna Boy say about "Comma"?

I’m sure you probably know what a comma is—so again here, this is street slang. A ‘comma’ the way we would use it to say something but then explain stuff that comes after it as the comma. Like the baggage, or everything else that comes with it that’s not quite right—that’s the comma. So I might say,...

Read more ⇣
Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com