Erigga
Erigga & Victor AD
Erigga & Oga Network
Erigga & Zlatan
Erigga
Erigga & Sipi & Magnito
Erigga & Graham D & Vector
Erigga &
Erigga & Prinx Emmanuel
Erigga & Sami & M.I Abaga
Erigga & Ice Prince
Erigga & Sami
Erigga & Funkcleff
Erigga & Sipi
Erigga & Funkcleff & Shuun Bebe
Erigga & Dr. Barz
Erigga
Erigga
For the cold weather
Happy for the cold weather
Give me love for the cold weather
For the cold weather
I've been around the world and I-I-I
And I ain't ever met no one like you
This your body na fire
Eh God, make I clear you one or two
Na me and you dey the room, oya drop your phone
My own dey ring but you no see the way I bone?
She say my Warri langwa dey make her dey laugh
As we dey talk, she don wet like where craze dey baff
She feel my gbola, strong like Sony remote
Spread her leg like song when I wan promote
I like dissappear into thin air like wetin do government funds
Dirty everywhere, then clean am with my tongue
Lawma, the way I dey handle her waist
Normal, I no fit let the fine waist waste
If na your babe, no worry, she don go one side
You no go see am again, like number when them hide
Big d, big d, tongue don collect your babe
Na you go loose guard, na head na him be her fave
Plug her jambox through back, satisfy her crave
When she come meet you, you no notice say she dey wave?
She say, give me d for the cold weather
Hot p for the cold weather
She say, give me love for the cold weather
Use my back knack ground for the cold weather
She say, give me d for the cold weather
Hot p for the cold weather
She say, give me love for the cold weather
Use my back knack ground for the cold weather
(Give me love) For the cold weather
(Give me love) For the cold weather
(Give me love) For the cold weather
For the cold weather
Babe, forget your front, na your back I like pass
Enter bust your kidney, scatter your placenta
Bite your lips, close your eyes, feel everything
Moan till early momo, Erigga wetin?
I know say who dey the next room go don tire
He fit don call the manager the way I dey wire
Like Christmas day, Erigga no dey cum quick
I dey dedicate my time, zo-zo mechanic
Time to burst, I fit pour for your pompu?
She say no, hmm for my face like Mayorkun
Uncle no dey do like you and it's so uncool
Take my pen, enroll for my igberaga school
She say, give me d for the cold weather
Hot p for the cold weather
She say, give me love for the cold weather
Use my back knack ground for the cold weather
She say, give me d for the cold weather
Hot p for the cold weather
She say, give me love for the cold weather
Use my back knack ground for the cold weather
(Give me love) For the cold weather
(Give me love) For the cold weather
(Give me love) For the cold weather
For the cold weather
Ba-baby
I like