CHOPLIFE by King Promise (Ft. Patoranking)
CHOPLIFE by King Promise (Ft. Patoranking)

CHOPLIFE

King Promise & Patoranking * Track #10 On 5 Star

CHOPLIFE Lyrics

[Intro: King Promise & Patoranking]
You know how the thing go
King, King Promise
Alongside (yeahhh)
No-na-na na-na-na-na-naaa
Patoranking mi dey here
Whayasay?

[Chorus: King Promise]
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
Cause trouble never get no horn-ey-ey
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
Cause trouble never get no horn-ey-еy
Tininin-tintintin yeayy-ey
Me I camе and conquered the game
Me no come to play-ay
Sexy girls dem sing my name
Tininin-tintintin yeayy-ey
Me I came and conquered the game
Me no come to play-ay
Yeah-yeah yeah

[Verse 1: King Promise]
Over oh, we de ball hard like Drogba oh
We going up, never go down oh
And we stay fly, never sober oh, ay-ay
Pull up in a rover oh, make the gyal dem wana go mad oh
Pull up in a G-wagy oh my oh
Make your girlfriend wanna follow back home, ay-ay-ayy
Haha, chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so oh
Mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na-na naa
Feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ
Kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah-ahh ay-ay

[Chorus: King Promise]
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
Cause trouble never get no horn-ey-ey
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
Cause trouble never get no horn-ey-ey
Tininin-tintintin yeayy-ey
Me I came and conquered the game
Me no come to play-ay
Sexy girls dem sing my name
Tininin-tintintin yeayy-ey
Me I came and conquered the game
So me no come to dey play-ay
Oh-nahh

[Verse 2: Patoranking]
I no know wetin i go do, Jehovah bless mi I no fumble
You know mi faya cyan cool oh, anytime I walk I will never stumble
And anytime wey we come thru, you go see wetin money don do
You talk say you be badman but you no bad reach shatta-bundle
You talkin'-talkin' too much but omale
Anytime you hear (bang bang) you go sorry
Now the money long from Lagos to Tamale
And the crown dey inna mi house Adewale, ah-ya
Different post, different style, different clothes, different flight
Oh high and high, oh seen the sky
Different days, different cars
Shine with the stars, money money money is all I see

[Chorus: King Promise]
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
Cause trouble never get no horn-ey-ey
More money more money chale and enjoyment
I dey chop life regardless
Cause trouble never get no horn-ey-ey
Tininin-tintintin yeayy-ey
Me I came and conquered the game
Me no come to play-ay
Sexy girls dem sing my name
Tininin-tintintin yeayy-ey
Me I came and conquered the game
So me no come to dey play-ay
Oh-nahh

CHOPLIFE Q&A

Who wrote CHOPLIFE's ?

CHOPLIFE was written by Spanker & Patoranking & King Promise.

Who produced CHOPLIFE's ?

CHOPLIFE was produced by Spanker.

When did King Promise release CHOPLIFE?

King Promise released CHOPLIFE on Fri Dec 10 2021.

What did King Promise say about "CHOPLIFE"?

It’s a celebratory song. You never know when trouble is coming, and for us to be here in the position coming from where we’re from is something to celebrate. I always heard Patoranking on it, and it was always in my mind that he would kill it. He said his verse took him minutes because of the vibe t...

Read more ⇣
Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com