WAVE$TAR (NGA)
WAVE$TAR (NGA)
WAVE$TAR (NGA)
WAVE$TAR (NGA)
WAVE$TAR (NGA)
WAVE$TAR (NGA)
WAVE$TAR (NGA)
WAVE$TAR (NGA)
WAVE$TAR (NGA)
WAVE$TAR (NGA)
[Intro]
Mhm mhm
Didn't want Wavey didn't want Wavey free (Mhm)
[Verse 1]
I no sleep, cause I'm awake chasing my dreams o
I know say e get time wey you no go fit to holla me
But my broski before then, hope you makin' your p's o
Olorun se we go show dem, say this p no be beans
I be going hard, I been going
God punish who wey do me bad, you my hater
Olorun know I say try to keep my calm
And I no need to dey fight right now
[Chorus]
All I'm chasin' is the paper
You got issues, I'm afraid of
Sip my Henny with no chaser
Celebration of life
[Post-Chorus]
Celebration no be relegation
I been active on every occasion
Destination, e dey for front
So be patient, who you dey hate on?
Celebration no be relegation
I been active on every occasion
Destination e dey for front
So be patient, who you dey hate on?
[Verse 2]
How you doing my guy?
What's up my g? How you doing now?
With the way she dey whine she wan make me erect
But I only knack beat like Crimina
I was up in school, tryna make bread
See that update better gimme all of it
I'm focused I don't need your loving
Didn't want Wavey free now he's buzzing
Now when dem dey play my song for the club you go jo
When I'm in the setting, I light it up like the lighter does to the kpo
Like a tissue, I'm on a roll
And my parents dem don dey old
But my neck is still hella froze
I'm tryna be lit for the rest of my life
Tryna be lit for the rest of my-
[Chorus]
All I'm chasin' is the paper
You got issues, I'm afraid of
Sip my Henny with no chaser
Celebration of life
[Post-Chorus]
Celebration no be relegation
I been active on every occasion
Destination, e dey for front
So be patient, who you dey hate on?
Celebration no be relegation
I been active on every occasion
Destination e dey for front
So be patient, who you dey hate on?
[Outro]
No dey jonze, my g
No dey jonze, brother
No dey jonze my slatt
No dey jonze
CELEBRATION OF LIFE . was written by WAVE$TAR (NGA) & Crimina Riddim.
CELEBRATION OF LIFE . was produced by Crimina Riddim.
WAVE$TAR (NGA) released CELEBRATION OF LIFE . on Tue Dec 03 2024.