See that girl with the fine face
And that one with the bad shape
Plus that one with the badder waist
I think I'm in the right place
See we men for women
Whoa, beautiful children
Out there, please can I get an "amen"?
Please, Omoba and you know say I no send oh
I did this all by myself
Eh, oh
All by myself (this no be deep end o)
Oh
Why you go dey try yourself?
Why you no dey try yourself? (from Monday to weekend o)
Oh
Why don't you ask yourself?
Why don't you ask yourself? (e no go kill you o)
Eh, eh, eh
You wish bad for me, I wish good for you
You hating on me, I sorry for you
A wa pe gbo, ori wapa oni high way
Owo ti monеy, o'n yapa in a briefcase
In case I need you
Jaiyе
I want to
Everybody with the more two
Baba God dey
I did this all by myself
Eh, oh
All by myself (this no be deep end o)
Oh
Why you go dey try yourself?
Why you no dey try yourself? (from Monday to weekend o)
Oh
Why don't you ask yourself?
Why don't you ask yourself? (e no go kill you o)
Eh, eh, eh
Poko!
You show me loving, akpako pa
Them dey feel my hits for Abuja
They show me love in Asarawa
Ugly girls dem dey sa ra wa
Shalewa and Bukiwa
Halifat and Hadiza
This one no be cinema
Abeg Prince don don't say
I did this all by myself
Eh, oh
All by myself (this no be deep end o)
Oh
Why you go dey try yourself?
Why you no dey try yourself? (from Monday to weekend o)
Oh
Why don't you ask yourself?
Why don't you ask yourself? (e no go kill you o)
Eh, eh, eh
E no say I no send o

Ade kolo ko, ale roko
Ade kolo do, won le lodo
Ade komo, mase sun won mo
Ade kolo ko, ale roko
Ade kolo do, won le lodo
Ade komo, mase sun won mo
E no say I no send o
This no be deep end o
From Monday to weekend o
E no go kill you eh
By Myself was written by D’Prince.
By Myself was produced by Joshbeatz (Nigeria).