Born Fi Dis by Balloranking
Born Fi Dis by Balloranking

Born Fi Dis

Balloranking

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Born Fi Dis"

Born Fi Dis by Balloranking

Release Date
Sun Nov 19 2023
Performed by
Balloranking

Born Fi Dis Lyrics

Mana born fi this
Forgive all mi sins
Sativa condien
Buh Mana born fi this
Sativa condien
Jah forgive all mi sins
Trench boy wey dey knot tie
Every other day I dey for mi grind
One time I roll up one tie
No Time you no say no time

Who hotter than
Mi fire down
Everyday we check calendar
Ati mu pepsi pelu Miranda
At gbe kafaya pelu faridaa
Ati gbe hennessy jaiye avida
Never never see me sober
Ah Omo kosaye fun negativity
Just wanna make funds till infinity
Easy life no Calamity
When mi blessings don come koma shey wa miti
O brigade

Shebi just to geh the bag o
Dem no fit understand o
Omo I no fit lose guard o
Dem dey f_ck wii my vibe o
Dem dey f_ck wi my vibe o
F_ck wi my vibe
F_ck wi my vibe
Jah no take my life
Dem dey f_ck wi my vibe
No take my life

Dem dey fuck wi my vibe
Jah no take my life
Born fii this dem love all mi style
Trench boy wey dey knot tie
Every other day I dey for mi grind
One time I roll up one tie
No time you no say no time
Who hotter than
Mi fire down
Everyday we check calendar
Ati mu pepsi pelu Miranda
At gbe kafaya pelu faridaa
Ati gbe Hennessy jaiye avida

Never never see me sober
Me love ghetto 'cause the ghetto got a lot
If I dey vibe you know ain’t no body badder
I’m on my own I’m
Born fi dis
I’ll rise above so me dey unbothered
Me love ghetto 'cause the ghetto got a lot
If I dey vibe you know ain’t no body badder
I’m on my own I’m born fi dis

Born Fi Dis Q&A

When did Balloranking release Born Fi Dis?

Balloranking released Born Fi Dis on Sun Nov 19 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com