Bae Bae by Ruger & Bnxn
Bae Bae by Ruger & Bnxn

Bae Bae

Ruger

Download "Bae Bae"

Bae Bae by Ruger & Bnxn

Release Date
Sun Apr 14 2024
Performed by
Ruger
Produced by
BlaiseBeatz
Writed by
Ruger & BNXN & BlaiseBeatz
About

Ruger, a talented singer from Nigeria who is signed to Blown Boy Entertainment, has just put out a captivating new song called “Bae Bae. ”

He featured the talent of popular Nigerian singer BNXN (formerly known as Buju) in his new song.

This new musical is part of Ruger and BNXN’s new “RnB EP. ” Fa...

Read more ⇣

Bae Bae Lyrics

[Intro]
Ob'
Obah!!!
Run

[Pre-Chorus: Ruger]
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

[Chorus: BNXN]
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inú mi dùn, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?

[Verse: Ruger & BNXN]
Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn ma gbọ
And I will use no rubber and no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn
Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylonI don book appointment for Nicon

[Pre-Chorus: Ruger]
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

[Chorus: BNXN]
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inú mi dùn, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?

Bae Bae Q&A

Who wrote Bae Bae's ?

Bae Bae was written by Ruger & BNXN & BlaiseBeatz.

Who produced Bae Bae's ?

Bae Bae was produced by BlaiseBeatz.

When did Ruger release Bae Bae?

Ruger released Bae Bae on Sun Apr 14 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com