Baddest Boy by Skiibii
Baddest Boy by Skiibii

Baddest Boy

Skiibii * Track #2 On God is Bigger Than Man

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Baddest Boy"

Baddest Boy by Skiibii

Release Date
Fri Nov 12 2021
Performed by
Skiibii
Produced by
Runcheck
Writed by
Skiibii

Baddest Boy Lyrics

[Intro]
Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah

[Verse 1]
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I'm on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the

[Chorus]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no gеt joy
Look am, dem dey call me baddеst boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[Verse 2]
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow

[Chorus]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[Outro]
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii Mayana

Baddest Boy Q&A

Who wrote Baddest Boy's ?

Baddest Boy was written by Skiibii.

Who produced Baddest Boy's ?

Baddest Boy was produced by Runcheck.

When did Skiibii release Baddest Boy?

Skiibii released Baddest Boy on Fri Nov 12 2021.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com