Annabella

Khaid

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Annabella"

Annabella by Khaid

Release Date
Thu Nov 02 2023
Performed by
Khaid
Produced by
Writed by
Khaid

Annabella Lyrics

Signal
If i ever hurt you girl i'm sorry (girl i'm sorry)
Ohh my baby no go lemme follow zaddyy)
My anabella say na only you dey turn me on
But i no send carry my money make we go faji
Baby, wetin sup ooo?
Touch my weaking point ooo
Make them throw me punch
Say me i go take insult ooo
Leave them make them talk oo
Make them talk rumours oo
Make them throw me punch
Say me i go take insult o
Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want i be talk and do
Money too long e get part 2
I know sey you dey fell me, so no go dey
Girl you dey reason me one kind and e dey pain me o
And e dey pain me
If na cash wey you wan i go way bill ooo
Girl if you ever fall my hand that thing go change me oo
Say e go change me
If i go ever love you na maybe oo
But shey you know say
If i ever hurt you girl i'm sorry(girl i'm sorry )
Oh my baby no go lemme follow zaddy
My Anabella say na only you dey turn me on
But i no send carry my money make we go faji
Baby, wetin sup ooo?
Touch my weaking point o
Make dem....

Annabella Q&A

Who wrote Annabella's ?

Annabella was written by Khaid.

Who produced Annabella's ?

Annabella was produced by .

When did Khaid release Annabella?

Khaid released Annabella on Thu Nov 02 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com