All The Way

OVA

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "All The Way"

All The Way by OVA

Release Date
Tue Oct 07 2025
Performed by
OVA
Produced by
A-mayJor
Writed by
OVA

All The Way Lyrics

(verse)
You know me wella
Me no dey send
Am on another level so remember
I sabi no be here

Me getting better
Me no dey fear
Omo na from my gbedu girls dey enter
And shayo go dey spread

(Hook)
I'm thankful baba God i no understand how you bless me
My music dey travel,and my lamba dey sell
I no need your allowance
I go in and balance the settings
My leg work na zanku,and my lamba dey sell

(Chorus)

I'm With the gang gang skri bang bang all the way
I'm With the gang gang skri bang bang all the way

I'm With the gang gang skri bang bang all the way

I'm with the gang gang skri bang bang all the way

(Intro)
Hey chill chill chill dawg chill
Where're you going?
To the top bro , to the top
Alright i got you

(Verse2)

I was born in Nigeria
Home and abroad i dey chill with the dons
They playing my song on the media
You wey no feel me before
You see me ball you won kom dey bill me now
Walahi you be criminal
Nigga you blocking my way,komot
Abeg make i pass,oginni na

As you know i'm Sick with the pen game
COVID-19 with the pen game
I'm in the zone with my people rolling a spliff
We no be the same thing
You bringing violence while i'm bringing manners
My mission to balance the damn game
The music i drop is a bang bang
You can catch me ontop with the gang gang
Na everyday i dey Thank God
He show me the way,heavenly race
No be today i dey fear God
Pick 2 pick 2 ,last card check up
I step in the place with my haircut
Some people dey call me their mentor
Know say me i no dey hear word
So i scatter the place i get boyz

(Hook)
I'm thankful baba God i no understand how you bless me
My music dey travel,and my lamba dey sell
I no need your allowance
I go in and balance the settings
My leg work na zanku,and my lamba dey sell

(Chorus)

I'm With the gang gang skri bang bang all the way
I'm With the gang gang skri bang bang all the way

I'm With the gang gang skri bang bang all the way

I'm with the gang gang skri bang bang all the way

All The Way Q&A

Who wrote All The Way's ?

All The Way was written by OVA.

Who produced All The Way's ?

All The Way was produced by A-mayJor.

When did OVA release All The Way?

OVA released All The Way on Tue Oct 07 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com