All by Rexxie (Ft. Davido)
All by Rexxie (Ft. Davido)

All

Rexxie & Davido * Track #14 On A True Champion

All Lyrics

[Intro]
(Yo)
(Yo)
(Yo Rexxie pon this one)

[Verse 1]
I no go lie, girl, this feelin' so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart
Me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo?
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour
They na part one, you go see the last two

[Chorus]
Kilode? (‘Ge-‘Ge)
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I rеquire)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus]
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Gе (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

[Verse 2]
Ejiro, na you wey I go fuck 'til we age oh
Omo, this one no be luck, no be gain oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro?
Omo, my Ejiro
Nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l'omo ton soh nigboro
Nigboro

[Chorus]
Kilode?
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I require)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus]
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

All Q&A

Who wrote All's ?

All was written by Davido.

Who produced All's ?

All was produced by Rexxie.

When did Rexxie release All?

Rexxie released All on Fri Jun 25 2021.

What did Rexxie say about "All"?

It was amazing working with Davido. I went to the studio to help someone else do a song featuring him, and Davido saw me and was like, ‘Yo, I have this song I wrote down, and it’s going to be the next “Jowo”.’ After, he didn’t say anything about the song for some time, till two weeks later when I se...

Read more ⇣
Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com