Ajofiabuttheflowiskindacalm by Mxna
Ajofiabuttheflowiskindacalm by Mxna

Ajofiabuttheflowiskindacalm

Mxna

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Ajofiabuttheflowiskindacalm"

Ajofiabuttheflowiskindacalm by Mxna

Release Date
Mon Jun 30 2025
Performed by
Mxna
Produced by
Writed by
Munachiso Emmanuel Onuoha

Ajofiabuttheflowiskindacalm Lyrics

I no be Rema, but she say make I give am divine pree
Money long, money long
Money long, e be like grand prix
Say they wanna pull me down, I swear to God they can't fit
Mxnachiso of Motion Boyz, I dey stand fit
Shey dem dey whine me
Teacher no dey teach me nonsense, jagbajantis
Life is not fair but I dey chop am like na bad bitch
Dem dey jealous me cos I dey match am like na stampede
I dey spray the money like say me na young alhaji

[Verse 1:]
Say
Rukewve na merlin she make my kini disappear like say na magic
Show me toto, I no dey gbadun all these okoto meow wey you dey yarn me
Futa na my periphery
Imana the boy di very deadly
Scamming everyday kin le lowo ju hushpuppi lo
Baby what's popping gan?
I dey vibe with Orisha but na femi dey like to gomina
Na me be ekwensu wey dey wear canvas
Nwamama wey dem like to talk about
If you want to find out, biko just-uh fuck around
I dey steady on my grind, mua ga na gbadawa
Agaracha dey fly but she must definitely padawa
All the ladies dey feel am anytime Mxnachiso dey zaga that
Sambaletua nor be ritual
Akachukwu dey my back, say the boy na barnabas
We dey bang in every hood biti ashawo bastard
Motion Boyz inna the building, everybody lie down
All my opps getting clapped, how I'm clapping booties with surround sound
All my opps getting clapped, how I'm-

[Chorus:]
I no be Rema, but she say make I give am divine pree
Money long, money long
Money long, e be like grand prix
Say they wanna pull me down, I swear to God they can't fit
Mxnachiso of Motion Boyz, I dey stand fit
Shey dem dey whine me
Teacher no dey teach me nonsense, jagbajantis
Life is not fair but I dey chop am like na bad bitch
Dem dey jealous me cos I dey match am like na stampede
I dey spray the money like say me na young alhaji

[Verse 2:]
I dey- I dey-
I dey fire like bazuka azula
Which kind dance she dey dance kamasutra
As a selebobo wey I be, who wan come dey sell me zobo
I dey pepper dem like rodo
She dey whine pon me stick like a witch pon broom
I dey tell the baby hafa, she dey tell me "bonjour"
I tell her "como tu t'apelle", she say na Mama she go tell
Vanity pon vanity, she no gree till I book hotel
Why your boyfriend come dey find me, is he Jesus?
Come dey carry my matter for head like fila boysi
Wey be say na Motion Boyz dey mount from Okota to Illinois
I'm on the low making money, niggas out here making noise
Asim ego dinobara, dem be thinking say na chaise
Ogbologbo no go dey reason avant-garde
Ogologonma na wetin I pray for all my guys

Ajofiabuttheflowiskindacalm Q&A

Who wrote Ajofiabuttheflowiskindacalm's ?

Ajofiabuttheflowiskindacalm was written by Munachiso Emmanuel Onuoha.

Who produced Ajofiabuttheflowiskindacalm's ?

Ajofiabuttheflowiskindacalm was produced by .

When did Mxna release Ajofiabuttheflowiskindacalm?

Mxna released Ajofiabuttheflowiskindacalm on Mon Jun 30 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com