Abracadabra by Lordmoon
Abracadabra by Lordmoon

Abracadabra

Lordmoon

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Abracadabra"

Abracadabra by Lordmoon

Release Date
Sat Jul 15 2023
Performed by
Lordmoon
Produced by
SWEETSOUNDS
Writed by
Christian Orji

Abracadabra Lyrics

Craze

(My heart)

(My heart)

Gbim gbim beat my heart
Girl na you dey cause the gbedu wen dey Make my blood dey rush
I need sleep, but na you dey catch my eyes
If dem don dey find angel for heaven
Na she dey my side

You no need too much just to make me go crazy
You no need cuppy your papa Otedola
You're everything I want, I don't want nothing else and
Good morning beautiful

Serve you some breakfast right in bed
Kiss your lips too
No worry about morning breath, me sef nevеr brush
Shebi na my polo you wear
You no need arrange your hair, I lovе it when you don't

Serve you some breakfast right in bed
Kiss your lips too
No worry about morning breath, me sef never brush
Shebi na my polo you wear, and my socks too
You no need arrange your hair, I love it when you don't

Abracadabra do your magic cast your spell on me
Your smile na 32 milligram
E get the power to quench all my pain
Abracadabra do your magic cast your spell on me
Cause person daughter wen get asset wey be like this
No dey shout God when

Abracadabra Q&A

Who wrote Abracadabra's ?

Abracadabra was written by Christian Orji.

Who produced Abracadabra's ?

Abracadabra was produced by SWEETSOUNDS.

When did Lordmoon release Abracadabra?

Lordmoon released Abracadabra on Sat Jul 15 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com