10 Bottles by Zlatan
10 Bottles by Zlatan

10 Bottles

Zlatan

Download "10 Bottles"

10 Bottles by Zlatan

Release Date
Mon Oct 23 2023
Performed by
Zlatan
Produced by
Chech
Writed by
About

Zanku Records leader, Zlatan, steps into the spotlight once again with his latest single, “10 Bottles.” The track is a self-reflective piece where Zlatan showcases introspective lyricism, diving into profound meaning and contemplation.

In “10 Bottles,” Zlatan takes listeners on a journey through hi...

Read more ⇣

10 Bottles Lyrics

Say go hard or go home
Ah, my brother no padi for jungle oh
Nobody go help you if you struggle oh
Ah, say, so many things that you don't know
Ha, when e sup you go see them oh
When e finish, dem go say money miss road

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

Mi o se, ọmọ oro nothing concern me
If no be money matter na whyning
I don't care, I don't care attitude
Fun awọn ọmọ aṣana yii t'ọn fẹ ba mi sun
I go dey grind, grind nonstop
Make my money no get bustop
Even Mr. Dangote never stop
Abi you wan depend on person to fit chop?

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

10 Bottles Q&A

Who produced 10 Bottles's ?

10 Bottles was produced by Chech.

When did Zlatan release 10 Bottles?

Zlatan released 10 Bottles on Mon Oct 23 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com