Industreets (Intro) by Dammy Krane (Ft. John Black)
Industreets (Intro) by Dammy Krane (Ft. John Black)

Industreets (Intro)

Dammy Krane & John Black * Track #1 On The Enterkraner

Industreets (Intro) Lyrics

Okay
The difference between me
And every other person wey dey for street
Una still dey give me the opportunity to show ontop TV
Listen
Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
Igboro
Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
Igboro
Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
Igboro
Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
Igboro
Baba God sure pass them
Peeps wanna see you frown all of them
Peeps wanna see you cry
When dey say make you shake, make you shake
Make you move, make you move
Makе you jump up all around
Baba God sure pass them
All of them peeps wanna see you frown
All of thеm peeps wanna see you cry
When dey say make you shake, make you shake
Make you move, make you move
Make you jump up all around
They wonder why I'm blessed o
Gone are the days I dey waka dem dey hiss o
For agege wey we dey so
I dey hustle, I dey pray, I dey laugh for the ghetto
People suffer 'cause of the lack of street knowledge and wisdom
They wonder why I blew up
'Cause the place wey I grew up
I'm from ikeja
Lere, igando, I no go be the person wey go carry last
Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
Igboro
Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
Igboro
Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
Igboro
Street, corror, gutter, ghetto, zanga, area, lungu
Igboro
It's in me, it's in you
Everybody in the street

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com