First Love by Lordmoon
First Love by Lordmoon

First Love

Lordmoon * Track #1 On Stringed EP

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "First Love"

First Love by Lordmoon

Release Date
Fri Sep 29 2023
Performed by
Lordmoon
Produced by
Young OG
Writed by
Christian Orji

First Love Lyrics

Young OG on the beat

I know wetin your likes be and your dislikes
I know you like beans and prefer rice
I dey put my bread inside tea you no dey shout
With mayonnaise and the likes

Back then you no dey para ra ra ra ra
Birthday party
I just need 200 card recharge
Call you midnight, call till you fall asleep
Paloma Diego for a party

Take me back to the time when
I call you and text you and tell you
Make you no call me back
Cos na my mama get this line
All this memories wey we don make
The day wen you call mе dear

I swear girl I just no fit sleep
Wetin bе one milli for my bank acccount
I had the same feeling first time I fell in love
With my first love (first love)

No go forget you, get you
Your rent for my heart no dey ever due (ever due)
Wish you happiness in all that you do
You're my first love, always been my first love

Take me back to the time when
I call you and text you and tell you
Make you no call me back
Cos na my mama get this line
All this memories wey we don make
The day wen you call me dear

I swear girl i just no fit sleep
Wetin be one milli for my bank acccount
I had the same feeling first time I fell in love
With my first love (first love)

No go forget you, get you
Your rent for my heart no dey ever due (ever due)
Wish you happiness in all that you do
You're my first love, always been my first love

First Love Q&A

Who wrote First Love's ?

First Love was written by Christian Orji.

Who produced First Love's ?

First Love was produced by Young OG.

When did Lordmoon release First Love?

Lordmoon released First Love on Fri Sep 29 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com