Charm (Mixed) by Rema
Charm (Mixed) by Rema

Charm (Mixed)

Rema * Track #1 On NYE 2024 (DJ Mix)

Charm (Mixed) Lyrics

[Intro]
The DJ all the DJs want to be
It's the one and only
It's the one and only (Number one)
It's DJ-DJ-DJ Neptune
London (DJ Neptune)
Another banger

[Chorus]
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

[Post-Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi

[Refrain]
See body, oh (See body, see body, oh)
Egba mi, oh (Egba mi, egba mi, oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me, oh
Me I don jam

Charm (Mixed) Q&A

When did Rema release Charm (Mixed)?

Rema released Charm (Mixed) on Wed Dec 20 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com