Chinenye’s Cocaine by Nexto
Chinenye’s Cocaine by Nexto

Chinenye’s Cocaine

Nexto * Track #1 On Nexto

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Chinenye’s Cocaine Lyrics

Ngkeke ngik'shiye
Ule oh oh mama
Ngik'thanda Kunjalo

I’m done with this
Ngkeke ngik'shiye

Let Me Come Back Home
Eh Lala
Na Chinenye Make Me Start Cocaine
That is a lie
There will always be someone else

Na Chinenye make me start cocaine

Na Chinenye turn me junkie
Na Chinenye tell me come sniff
Na Chinenye make mе start cocaine

Coco oh oh

If una help me see Chinеnye
Tell am say my matter E don Kposhe
Na Chinenye make me start cocaine

Coco oh oh

You Don’t Know
You don’t know wetin I dey feel
You nuh know
You nuh know why I no fit sleep
You nuh know
You don’t know depression is real
You nuh know
You nuh know but you’re judging me
You nuh know
You don’t know what I’m dealing with
You nuh know
You don’t know oun ti oju mi ti ri
You nuh know, you don’t know
Why I tried to kill myself yesterday
Before I changed my mind

We’re not getting back together
Can’t you see
Give me one good reason
Why we can’t get back Together
Date Other People, Please
I absolve you of any guilt you Might Be feeling

Na Chinenye turn me junkie
Na Chinenye tell me come sniff
Na Chinenye make me start cocaine

Coco oh oh

If una help me see Chinenye
Tell am say my matter E don Kposhe
Na Chinenye make me start cocaine
Cocaine

I been dey Kpef my Sensamiganja
Chinenyenwa you give me powder
Chineneyenwa you turn my life around
Now I dey for rehab
ShikaLaTa Tah

I was so obsessed With
What everyone else thought
Except the one person I cared about the most

Chinenye’s Cocaine Q&A

Who wrote Chinenye’s Cocaine's ?

Chinenye’s Cocaine was written by Efughi Ernest Chinonso.

Who produced Chinenye’s Cocaine's ?

Chinenye’s Cocaine was produced by Nexto Efughi.

When did Nexto release Chinenye’s Cocaine?

Nexto released Chinenye’s Cocaine on Fri Sep 30 2022.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com