New Born Fela by Bella Shmurda
New Born Fela by Bella Shmurda

New Born Fela

Bella Shmurda * Track #1 On Hypertension

New Born Fela Lyrics

[Verse 1]
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional (Love you Intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional (Love you exceptional)

[Pre-Chorus]
Motherfucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

[Chorus]
I be the new born Fеla
Story teller, battery chargеr
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa, emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!

[Verse 2]
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio bonto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you

[Pre-Chorus]
Motherfucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

[Chorus]
I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter

[Outro]
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things I see, life koma easy

New Born Fela Q&A

Who wrote New Born Fela's ?

New Born Fela was written by Bella Shmurda.

When did Bella Shmurda release New Born Fela?

Bella Shmurda released New Born Fela on Thu Aug 04 2022.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com