So Fine by Crayon (NGA)
So Fine by Crayon (NGA)

So Fine

Crayon (NGA) * Track #1 On Cray Cray

Download "So Fine"

So Fine by Crayon (NGA)

Release Date
Fri Jul 12 2019
Performed by
Crayon (NGA)
Produced by
Baby Fresh
Writed by
Crayon (NGA)

So Fine Lyrics

Intro
Oh  oh oh eh
Wawawa  oshey
Babyfresh on the beat, giving them all (London)
Yeah yeah yeah

Hook
Call  my number, I go respond owey
(I go respond owey)
You  are enough Eh eh
How dare me not to respond owey
Call my number, I go respond owey
(Girl I go respond owey)
You  are enough owey
You give me love dey sweet my body oh

Verse 1
Bayi, loving that your pempem dance
Bayi, omo to rewa bayi
Anything wey you want to
I buy it Oshey
Bayi, omo to rewa bayi
Loving that your pempem dance, bayi
Anything wey you want I buy it
Buyyy!

Chorus
So fine, whyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh X2

Verse 2
Nwanyeoma come give me kiss oh
Nwanyeoma wetin be this oh
Nwanyeoma pepper rest oh
Nwanyeoma
Whine your figure 8 oh
Nwanyeoma come give me kiss oh
Nwanyeoma wetin be this oh
Nwanyeoma body rest oh
Nwanyeoma
Whine that waist biko answer
Eledami know my mind oh
Wey e bring you come my life oh
My heart full of rejoice oh
Omotorewa
Wanna give you loving say
Na you dey touch my body
All night long baby
For long oh baby say

Hook
Call my number, I go respond owey
(I go respond owey)
You are enough Eh eh
How dare me not to respond owey
Call my number, I go respond owey
(Girl I go respond owey)
You are enough owey
You give me love dey sweet my body oh

Chorus
So fine , whyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh X2

Nwanyeoma come give me kiss oh
Nwanyeoma wetin be this oh
Nwanyeoma pepper rest oh
Nwanyeoma
Whine your figure 8 oh
Nwanyeoma come give me kiss oh
Nwanyeoma wetin be this oh
Nwanyeoma body rest oh
Nwanyeoma
Whine that waist biko answer
Eledami know my mind oh
Wey e bring you come my life oh
My heart full of rejoice oh
Omotorewa
Wanna give you loving say
Na you dey touch my body
All night long baby
For long oh baby say

Bayi, loving that your pempem dance
Bayi, omo to rewa bayi
Anything wey you want to
I buy it Oshey
Bayi, omo to rewa bayi
Loving that your pempem dance, bayi
Anything wey you want I buy it
Buyyy!

So fine, whyyy
Nwanyeoma you scatter my head oh eh X2

So Fine Q&A

Who wrote So Fine's ?

So Fine was written by Crayon (NGA).

Who produced So Fine's ?

So Fine was produced by Baby Fresh.

When did Crayon (NGA) release So Fine?

Crayon (NGA) released So Fine on Fri Jul 12 2019.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com