Family by Bayanni
Family by Bayanni

Family

Bayanni * Track #1 On Bayanni

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Family"

Family by Bayanni

Release Date
Wed Aug 24 2022
Performed by
Bayanni
Produced by
Sparrq beatz
Writed by

Family Lyrics

[Intro]
Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę

[Verse 1]
Steady hustle I no dey rest oh
Me I no get many friends oh
Tori pe won o ko mi be o ah (Oh, ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread oh
So fun won mi o gbo'holiday oh, ah, ye

[Chorus]
So I carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble o
Ye, ye, ye

[Post-Chorus]
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, yе
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n sе mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye

[Verse 2]
So if you see me for the road oh, no go lose guard am
My mind don go faraway, me I no fit shalaye
If you see me enter party, no go dey shout am
Gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye

[Pre-Chorus]
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye

[Chorus]
Carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh

[Outro]
Call me bayanni
Hmm, bayanni

Family Q&A

Who produced Family's ?

Family was produced by Sparrq beatz.

When did Bayanni release Family?

Bayanni released Family on Wed Aug 24 2022.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com