At Mavin Records, the audience was enchanted by the performance of “Commas” by Ayra Starr, a singer and composer from Nigeria.
The way Ayra Starr expertly blends many musical styles to create a unique and captivating sound is showcased in this song.
Another thing about the piece “Commas” is that i...
[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Commas was written by Ayra Starr & Prince Omoferi & London & BigRagee.
Ayra Starr released Commas on Fri Feb 02 2024.
Since I recorded ‘Commas’, I’ve listened to it everyday because of how it makes me feel. Amongst other things, it’s my love letter to people that have rejected me at any point. People should listen and feel confident by knowing that they can increase the commas in anything they do in life.
— via Cl...