Dem Bobo by Femi Kuti
Dem Bobo by Femi Kuti

Dem Bobo

Femi Kuti * Track #1 On Africa for Africa

Download "Dem Bobo"

Dem Bobo by Femi Kuti

Performed by
Femi Kuti

Dem Bobo Lyrics

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com