The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "On God"

On God by Habilablesseth

Performed by
Habilablesseth
Produced by
Habilablesseth
Writed by

On God Lyrics

All my dreams
All my dreams
All my Dreams shall come through
On God
On God
All my dreams oh
All my dreams oh
All my dreams shall come through
On God
On God

Anything wey happen Alhamdulilla
Alhamdulilla
Living my life on God
Halleluyah
Ehh Halleluyah
As I'm up right now for the hustle
Oluwa shower me your blessings give me double
The journey of this life
E nobi by face
E nobi by fine boy
E need your grace
For everywhere dey play my song
Make people feel am
All the kids in the school
Make dem dey sing am

All my dreams
All my dreams
All my Dreams shall come through
On God
On God
All my dreams oh
All my dreams oh
All my dreams shall come through
On God
On God

E go happen e go be like film
E go happen e go be like film o
I believe ( eh ehh)
I believe ( eh ehh)
I believe
I believe
E go happen e go be like film
E go happen e go be like film o
I believe ( eh ehh)
I believe ( eh ehh)
I believe
I believe

We go dribble failure like Maradona
Success go high us like Colorado
Every show wey we go omo shutdown
We no fit  slow down we no go go down
Omo me I don come with my biggi fire
E go burn burn
Water no fit quench am
We go fly so high without fighters
On God we go run am Jah jehoyah

All my dreams
All my dreams
All my Dreams shall come through
On God
On God
All my dreams oh
All my dreams oh
All my dreams shall come through
On God
On God

E go happen e go be like film
E go happen e go be like film o
I believe ( eh ehh)
I believe ( eh ehh)
I believe
I believe
E go happen e go be like film
E go happen e go be like film o
I believe ( eh ehh)
I believe ( eh ehh)
I believe
I believe

On God Q&A

Who wrote On God's ?

On God was written by .

Who produced On God's ?

On God was produced by Habilablesseth.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com