The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "OmOFELA"

OmOFELA by Toby Chaser

Performed by
Toby Chaser
Produced by
Writed by
Toby Chaser

OmOFELA Lyrics

Intro
CHASE .......
Yeah yeah yeah yeah
E eeh

Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh

E eeh yeah

(Verse 1)

Your gyal friend and her best friend
Demma come around
Demma come flex
And my real friend
With dem big Benz
Demma like to yansh

Shae you know mi valid
Mo validate
Shae you know mi stand fit
And mi dae up to date
Shae you know mi carry
And mi goons fi di place
Shata shata pon your face

Chorus
Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh
All of ma niggas dem won gba dun ooh
Eeh
Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh
Awon eruku ni mo bato ooh

Yeeeh

(Verse 2)

I’ll be on the low low
Sipping up mi coco
When I be in club
I’ll be Shaking up ororo
Let me tell you things you don’t know
(Toby Chaser)
Mi respect every ganja man highly
Anywhere wae mi enter Mia tell dem twalee
Smoke high grade now up inna mi lung
That’s why Toby Chaser O’ma burst di song

(Chorus)
Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh
All of ma niggas dem won gba dun ooh
(Eeh)
Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh
All of ma niggas dem won gba dun ooh
(Yeah)

(Verse 3)

As a young man
Witta lion heart
Twelve shot fi dem bombomclaat
Mi no fear nobody
Mi no send nobody

OmOFELA bad
Tell me what you heard
I’ll be with ma nigga
And we dae right here
And we no fear nobody
We no send nobody

As a young man
Witta lion heart
Twelve shot fi dem bombomclaat
Mi no fear nobody
Mi no send nobody

OmOFELA bad
Tell me what you heard
I’ll be with ma nigga
And we dae right here
And we no fear nobody
We no send nobody

Shae you know mi valid (mo valida dé dé dé)
Mo validate
Mo wole mo wole mo korede
Mo so fun won pe dem no fit to relate
With my own kind of pattern and my own kind of style
It’s a Freestyle
Burst up the beat anytime mi jump high
Nigg** demma know
Toby Chaser bad
School of hardknuck and mi burstin***********

Skribidibi Dan Dan Dan danty
OmOFELA
Dan Dan Dan danty eh
OmOFELA
Dan Dan Dan danty eh
OmOFELA
Dan Dan Dan danty yeah
Skribidibi Dan Dan Dan danty
Emi ni OmOFELA
Dan Dan Dan danty
Awon temi OmOFELA
Dan Dan Dan danty
Awon Temi OmOFELA

Yeah yeah

Internationally rhythmically inna ma city Issa lit BONFire

OmOFELA Q&A

Who wrote OmOFELA's ?

OmOFELA was written by Toby Chaser.

Who produced OmOFELA's ?

OmOFELA was produced by .

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com