Know

Olumba lo shey BEAT & Fulleffex

Download "Know"

Know by Olumba lo shey BEAT (Ft. Fulleffex & Yung Sulli)

Performed by
Olumba lo shey BEATFulleffex
Writed by
Olumba

Know Lyrics

OLUMBA. INTRO

Let ma mama know...

FULLEFFEX. Verse 1

Yeah... Heh...
I be gone till November (gone)
Dad died a long time ago
Doing this for my brother and sister
All man gats find dough
I no wan dey house jor
Sick and tired of the broke friends
Na only us remain for hood
Everybody don buy Benz
Chronicles of a broke nigga
Gotta push you to the side, nigga
Oh dem dey call you Bros?
Birth certificate aside nigga
Park well with your bieh bieh
You go show
You no go buy beer
We need the money to blow
But I gats do lau lau inside there

OLUMBA. Hook

Let ma mama know
Let ma papa know
I don comot for house
I don find money go
As I comot for house
Let ma papa know...
I don comot for house... (house)
Mo ti jadè lo o
Mo'n bo

YUNG SULI. Verse 2

Moti ja de lo
Moti ja de lo
Aba mi so fun mama
Aba mi so fun papa
Bo se oh je
Ama ri ra leta
Money keep me grinding for the paper
Bo lowo lowo
Awon ma le mo ara ojiri bi ti posters
Se odi gbe tor ba fi di yin re mi
Da yin pada sa bole Ke lo ma Sako
Life ofi gbe kon smooth tu ri bi ti ogiri tesi ko
Da ku jo wo biko
When I say life is all about the money e go

When I say life is all about the money e go

OLUMBA. Hook

Let ma mama know
Let ma papa know
I don comot for house
I don find money go
As I comot for house
Let ma papa know...
I don comot for house... (house)
Mo ti jadè lo o
Mo'n bo

FULLEFFEX. Verse 3

I be gon till November (gone)
No be this year sha (hehe)
Even if a nigga drive by
Just say hi, jaakpa!
Mum hit me with that voodoo
It's all love in that good food
But knowing you still work
Turn all my haha's into boohuus
Baby girl dry those eyes
I do this for us
I prefer for you to miss me
Than to watch you hop in bus
Of which of I no comot for house now
Na you e go pain pass
I no fit come area for now
Where I dey for streets pay pass

OLUMBA. Hook

Let ma mama know
Let ma papa know
I don comot for house
I don find money go
As I comot for house
Let ma papa know...
I don comot for house... (house)
Mo ti jadè lo o
Mo'n bo

Know Q&A

Who wrote Know's ?

Know was written by Olumba.

Who produced Know's ?

Know was produced by Olumba lo shey BEAT.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com