Call me

CaiNo

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Call me"

Call me by CaiNo

Performed by
CaiNo
Produced by
Danny E.B Tracks
Writed by
Danny E.B Tracks & CaiNo

Call me Lyrics

INTRO
Dannie EB ....oyeh's beats

Caino

CHORUS
Call, don't call me
If you like call me don't call my phone
I don't care cos I gat all my niggas here (with me)
I gat all my goons here ( with me)

Call me, don't call me
If you like call me don't call my phone
I don't care cos I gat all my niggas here (with me)
So I no send you
I don't give ah f***k about you now now now...

VERSE ONE
Back in the days they be laughing at us
But right now we balling
It's never that easy coming from the street
Now a nigga be kinging
Started from the gutter look where we at now
While the haters be jonzing
We making the chedda
Dey make them dey jealous
The girls dem dey love us ... You know
Sàyé to ma hommies now
To people wey dey love me nah
Sákó to the people dem wey no send before 'wan greet me now
Look at me now
The boy so fresh they wanna eat me now
They thought I was gone but now I'm back
With a Cuban cigar and I'm trending now

It was October and she was never really sober
Right now she getting older
Me I'm getting dopper
Go ahead and speak to ma lawyer
Girl you just lost a case
You know I'm getting the paper now
And I gotta bigger taste

You thought you knew me like'ah book
I ain't James and you know that I hardly chase
You know you never gonna get away with it
Now it's in your face
It's over now , it's really over
Now you wan to dey call ma fucking phone gurl for what???
...
....

(Repeat CHORUS)

VERSE TWO

Look...
No be that girl wey sell tomatoes?
She don dey rock stilettos
She dey fuck all the amigos
She dey do the things wey dey make man dey see ghosts

I tried to call her, she package
Even when she pick up Na manage
Shorty be doing things wey dey make a nigga go crazy
...i be like...
Oh'nono, oh'nono
See this shorty be blowing ma head, blowing ma head
I gave you love but you throw it on the floor, throw it on the floor
Now you wanna be calling ma phone, calling ma phone
Cos now...
Chaleh wanna ride with me
Chaleh wanna blow
Chaleh wanna grind with me
Chaleh wanna gimme the things wey I dey want before but right now I don't want no more

Cos she knows that I'm living in a good life
Looking sharp
And I'm looking for a good wife
My new girl be giving me things wey dey making me feel like that I'm hitting the -bulls eyes
Back then you be fronting
You dey busy my call but I know you be fucking
Right now I be balling
I be spending the cash and your eyes chooking

It's my time not your time
I'm doing good,doing big things,getting big money, driving big cars
Only thing you gat is big loss

Call me Q&A

Who wrote Call me's ?

Call me was written by Danny E.B Tracks & CaiNo.

Who produced Call me's ?

Call me was produced by Danny E.B Tracks.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com